This is the fourth track off Rudder MFR new album titled "Revelation". This will surely be a hit in the coming days. Click on download and don't forget to share.
lyrics
Intro
=====
Ransom put da sauce in it
Achi achi achi chi chi ayakataa
Ginger
Chorus
======
If I say make I talk
Wetin dey my mind you say I dey talk talk
Tin ba ni kin ma soo
Wetin my eye see oh no we no go chop knuckle
If I say make I yarn
All the things wey dey happen oh dem go lock me up
Tin ba ni kin ma soo
How the people dey feel you go know say e ti hobo
End Bad Government (ijoba werey ijoba)
End Bad Government (ko sina ko somi)
End Bad Government (ko sowo ko sepo)
End Bad Government (werey nijoba wa)
Verse 1
=======
From Orile to Ojota
Government wey no gbadun e lewon boota
Dem dey enjoy my people dey suffer
Won fe sowa deru nilu iro ni won n pa
All of my people dey suffer
All of my people dey fear
So many people ma napa
Buh Government no dey care
We talk say make dem end sarz
Buh Government no dey hear
Bushmeat go later chase the hunter
Dey Aso Rock dey chop your bread and butter
If you take your time to listen
You go know say life no easy
The people no get shii shii
Even the country be like a prison
You just dey chop belle full
People no raso wo sorun
Many people na ti ku
Many people na ti sonu
K'Olorun O dele fun
All the people t'olopa ran lo sorun
Do wetin you gat to do
Before the country go fall
Chorus
======
If I say make I talk
Wetin dey my mind you say I dey talk talk
Tin ba ni kin ma soo
Wetin my eye see oh no we no go chop knuckle
If I say make I yarn
All the things wey dey happen oh dem go lock me up
Tin ba ni kin ma soo
How the people dey feel you go know say e ti hobo
End Bad Government (Gbogbo ijoba wa)
End Bad Government (Won ti kowo je tan)
End Bad Government (E lewon danu pata)
End Bad Government (Kan to pawa tan oh)
Verse 2
=======
Awa maa sooo buh seti setan a ti gbo oh
Ta ba de soo o maa da keyin de gbo oh
Te ba de gboo gbogbo nnkan tawa de n so oh
Yungba yungba laye wa o maa dun
O ma dun joyin lo
Yungba yungba laye wa o maa dun
O ma dun joyin looo
(Yungba yungba laye wa o maa dun
O ma dun joyin lo)
Yungba yungba laye wa o maa dun
O ma dun joyin looo oo oo
(Yungba yungba laye wa o maa dun
O ma dun joyin lo)
Chorus
======
End Bad Government
End Bad Government
End Bad Government
End Bad Government
credits
from Revelation,
released February 21, 2021
Rudder MFR
Nyeusi Loe & Kaleo Jacobs return with another EP of dreamy & delirious hip-hop, delivering the sound of the future. Bandcamp New & Notable Dec 27, 2023