We’ve updated our Terms of Use to reflect our new entity name and address. You can review the changes here.
We’ve updated our Terms of Use. You can review the changes here.

Ayinde

from Revelation by Rudder MFR

/
  • Streaming + Download

    Includes unlimited streaming via the free Bandcamp app, plus high-quality download in MP3, FLAC and more.
    Purchasable with gift card

      $0.50 USD  or more

     

about

This is the sixth track off Rudder MFR new album titled "Revelation". This will surely be a hit in the coming days. Click on download and don't forget to share.

lyrics

Verse 1
=======
We've came a long way and I miss you my paddy
The way I'm feeling can't even tell nobody
And if somebody tell you something about me
If dem give you gun to kill me ore shole pami

Oh boy what is wrong oh tell me the truth no lie
No matter the situation say the truth my guy
You've gat your ways I've gat mine and things go dey alright
And I don't wanna pretend that's why I speak my mind.

Chorus
======
Friend wey turn enemy has been hating from day one
(You know I love you)

And if you love me truly we've gat to play on
(You know I miss you)

Ayinde Ayinde Ayinde ooh Ayinde
Ayinde Ayinde Ayinde ooh Ayinde

Verse 2
=======
You know I use to say nobody's perfect
I know you've gat your ways I've gat my target
What I don't really know is how all this things started
And I just wanna let it go under the carpet

And I'm not shy and proud to tell you say I'm sorry Ayinde
Cuz everything that happened ogbon lo fi komi
And if I've done you bad ma binu I'm sorry
So I dey pray to God to shine His light upon we.

Chorus
======
Friend wey turn enemy has been hating from day one
(You know I love you)

And if you love me truly we've gat to play on
(You know I miss you)

Ayinde Ayinde Ayinde ooh Ayinde
Ayinde Ayinde Ayinde ooh Ayinde

Verse 3
=======
I don't even know what to say again
Ibi ta tin babo paddy me le gbagbe
And if I've wronged you please forgive me jare
cuz I dey wish you well every night and day

There's nothing I can do if your way no be my way
And you know I respect you I pray your hustle shall pay
Jah Jehova know that I miss you awe
The next time I see you ayo la o fi pade.

Chorus
======
Friend wey turn enemy has been hating from day one
(You know I love you)

And if you love me truly we've gat to play on
(You know I miss you)

Friend wey turn enemy has been hating from day one
(You know I love you)

And if you love me truly we've gat to play on
(You know I miss you)

Ayinde Ayinde Ayinde ooh Ayinde
Ayinde Ayinde Ayinde ooh Ayinde

credits

from Revelation, released February 21, 2021
Rudder MFR

license

all rights reserved

tags

about

Rudder MFR Nigeria

An Hip-Hop/Rap unsigned artiste from Ibadan, Oyo State, Nigeria.

contact / help

Contact Rudder MFR

Streaming and
Download help

Report this track or account

If you like Rudder MFR, you may also like: